@Bhenjy_cfr You too scam person and see nah
You and Femi filter, I no know who mumu pass, if you're very certain he's scamming people with his NGO, write petition against him.... By the way, I thought that Femi gave vdm deadline till July 31, what happened?
βDavido dey fear Wizkidβ Mumu wizkid fans just dey live for their own world
Wetin Manyewu wan do pass make e come Twitter come drop tweet. Pesin wey dem worlor hin Dj for club up till today notin e see do