@AjSgi68116@Lifeiseazii Na una be new cat guyy Oya tell me wetin Burna give wizkid
Abi Burna never ft Big Wiz before , bro u canโt be a f00l before 40s common na
@AjSgi68116@Lifeiseazii But d one wey Burna ft Big Wiz no help ham na ur fav wan use ft wound Big Wiz
He don ft Big Wiz three times nothing come out na em Big Wiz help him ft him for Ginger give ham cert