Zhus btw him no get lvl joor Walahi I remembered when you been Dey crash out Dey spit on Omah lay here e reach your turn Dem spit your own you wan buga something wey you don pass no be say him thief your moni or call momsi name you don see who u pass you Dey gara no lvls at all