@DivaUnshakeable@PoojaMedia Una go just open mouth waaaaa dey talk rubbish...u for give the Dad 2 by 2 make e kukuma kill her once....wetin she fit do to warrant dat kain beating?
@instablog9ja ๐๐ see big lie....na force e take finish him late papa house for ikorodu sef..cdq family did stay in onokoya street,orile.years after he made it.