@fkeyamo Na HBP then partial stroke you dey find so oooo if you refuse to rest because of Mr. @PeterObi because Nigerians know those who are the deceitful ones and those who kept lying until they are compensated with political appointments.
@BashirAhmaad You still put OON for your name ooooo! Wetin you don do for Nigeria wey go merit to give you national award?
You too check am nah. Does it make any sense to you?