@SaintVeeeee@wiseTejjng One way I dey talk to today say make I buy log I tell say I know wan buy say I wan just know about the thing, you know wetin the gy tell me, say make I pay for time, I come ask which time, e say okay make e dey waste e time dey teach me. Imagine. Dirty talk.
@SaintVeeeee@wiseTejjng Gy leave all this plug make dem they decive there selves. I dye Ghana things dey here, but I wan know more about the nexdoor all of them just the find chritmas money. Person way wan help you go help you!