God what's happening in this country ?
Stupid politicians running around for election mean while people's children are being beheaded....this Government is a total failure and still stupid people go still vote again ๐ก๐ญ for who no dey do anything ๐ญ๐ก๐ญ JESUS ๐คฎ๐คฎ
@esther_stan@cjunior82713456 I see say them no born you with sense....I don see sey you don use Igbo steam sense comot for your head of at all you dey smoke ni ๐คฎ๐คฎ๐คฎ
When I said FC's are the most dumb fan base I meant it cause what the fuck all because of your delusion and you want to prove something that is wrong right..
Well Davido own was gala night 2 months back and WizKid yesterday....so who's copying you.. I so much F hate you guys wtf
@cal_mhe_iva@TheDamiForeign@GodfreyChi64406 Mumu nah Davido own nah gala night wey dem do two months ago and WizKid yesterday who dey copy...when I say you guys are dumb I mean it....MOST DUMB FAN BASE EVER....
But you dey troll person for eating he's dad's money. So now tell me how you go feel if them do your children this things wey you do @davido
That's if you go make the money ooh