@bigswankky This is when U are in a hurry to become rich why Ur mates dey school dey plan Their future,very soon dem go dey sacrifice themselves to get rich.
@TheRealCEOAmber U no see as una dey mislead people and frustrate people,u dey post now say make person wey they find noney go carry 150k to go bet in favour of spain.U wey dey post no fo fit try am self bet 150k.The kind thunder wey u fire u ehn no be today own.
@esegbona_luis He should go to the palace of the oba if he is a wise person and appologies properly,i believe he will get a proper blessing from the oba.And dey should stop all this online stuff,its disrespectful .
"RESPECT YOUR ELDERS"
NO BE EVERYTHING BE CONTENT
@instablog9ja I blame U,why U no go talk like this,how much salary u wan even pay self,my dear work the work urself to know if Nigerians are willing to work or not.
@CFC_Christo1@ChelseaFC@TheChelseaForum I like kdh,if given the chance I believe he would do better,despite not playing regularly he still has some highlights for last season,KEEP HIM
@DOlusegun Blind posting,Una don start to dey generate figures with Una 10,000 naira data allowances.Make u get sense oooo, common sense no common oooo.@ Apc media personnel.
@abdullahayofel Fake journalist,this matter na mumu matter Nigerians,know within dey,Arise TV no gree put themselves for this kind muni matter na make dem come sit with https://t.co/o2Geu0FiHk omokri you are who you always be .