@Folapondis Fola, u did it. Me I want to make it too. Not through music but I studied engineering geology in auchi Polytechnic. I hope this take me far cause I don't want my enemy to see my dad's cry ๐ข
@Folapondis Dem get on fola song wey I dey find now, Dem use am edit video. I dey try Shazam and find song e nor work. The lyrics wey I hear na "if you do me tender, I go do u jeje" any help please. I'll be grateful ๐ฅฒ FOLA bad nor worry โค๏ธ
Dem get on fola song wey I dey find now, Dem use am edit video. I dey try Shazam and find song e nor work. The lyrics wey I hear na "if you do me tender, I go do u jeje" any help please. I'll be grateful ๐ฅฒ FOLA bad nor worry โค๏ธ