@eddie_wrt This girl she see, 100$ for her life before ? See en hair. The real culprit Dey hide way them bring some people say make dem come stand herh…😂😂😂😂
@Bigg_paradise Jon boy. As dem Dey feed you and Dey pay ur fees na u figure u reach. Today ur hand Dey touch ur back so u Dey want raise shoulder. U nor Dey shy saf sey dem put cousin for ur top when she Dey run things. Negga u be camphor. So relax 😂
@eddie_wrt Ebi today way u go know say abonko upon all the serious face he Dey give we, he no be body guard oh. He Dey hold bags give shatta. He be alo boy waaaa 🤣🤣🤣
@MotivacionesF Broke your heart? You expect him to Bench kylian ? What the hell is wrong with you? Some of you en? He refuse loan. No one will bench kylian for you to come and play.