@OurFavOnlineDoc So people will end up dieing in the hands of on serious people do U know this video will crash the ones looking for job
Nothing like warning
Let's say if it's army school or seminary
@DanielofTruth Very nice social media works
But how come we can never track bandit nonsense Una know watin Una dey do
The wey dey take life no concern una
@yabaleftonline This issue of after posting something they will start finding u in Nigeria even if it doesn't concern them will be the next end sars this year
E go cuz fight one day any small thing arreste you dey mad oo