@DurkioWiz Make the other guy wey won come talk een own just dey go house abeg! This boy done talk everything finish. Nah Government be our problem π π
@Kingsurchman101 I trust Neke people, dey no dey take nonsense. Hand go meet the person wey do that thing . Abeg no forget show us the person wey fuck the goat
@ChuksEricE Well!! Truth be told, the man was heartbroken because of what the girl did to him! I am very sure he has no intention of killing the gurl but something leads to something that made that happen