@davido U no suppose listen to dis one wa him career done finish him dey look for who to use shine back dat why dem dey see u finish for industry @davido
@DjMaphorisa If them dey talk of music Dj like u no even suppose show face
John like u, level up ur name done die u dey look for wetin u go use bring am come back.@DjMaphorisa