PETER OBI IS MY PRESIDENT #ObiIsWinningEverywhere i stand with him. i believe his vision. i believe and know he's a good man. I don't hate nobody for who they support but i will surely distant myself from you. It's not you its me, I JUST LOVE AND PREFER LIGHT.
@davido Bossu na good advise but even na illuminati fit still paste aza.. na wetin person use the money do no be how u get em..na y words fr every holy emphasis on usage n people
THE ONLY THING WEY I REGRET FOR THIS LIFE OF MUSIC
NA SAY MY PAPA NO DEY ALIVE TO CHOP MY MONEY
IMAGINE UNDER THIS HOT SUN I JUST WIRE AM 10M. JUST FOR FLEX.
E PAIN ME DIE.
E OVER PAIN ME.