Shut up 😂
My 2020 Honda accord wey them bash for Lagos I nearly mad 😂
Not to talk of a lambo
Crazy thing is these Korope boys know Wetin them Dey do, them go drive anyhow because them know say if them beg you go free them
My own no pass to make money, dress good, smell good, fuck good and be the kindest most loving person in the room. Nothing really concern me after that.
Remind them that their god-mother that started the term “pick-me” was auditioning for the role of 4th position in a man’s life.
The 3rd place was held by a cat….
@OG_Daveson@nifemi_cognac Thank you this man 😂
You don talk am all
Them Dey talk am like say you need a lot to cheat as a bobo
Very simple, just get one kele for each state or continent you go Dey
Whether you travel for work/ business/ fun you just dial am up 😂