I for still dey my YouTube dey laugh like mûmû everyday but I said no ña X, now una want destroy my mental health with post's every second 🥲.
Make una take am easy na since 2017 I don comot for school abeg 🙏.
Make I no go cra^ze o.
I slept for 3hrs.
Gosh, I don’t even have strength to type shiiit😂😂
Everywhere is so calm and dry and to even see verified accounts now is by connection 😂😂