@abazwhyllzz Make dem first ask if the man chop before he comot for house and if he no chop make dem buy food give am first then the solution go come out
@theyfwoc The first Werey just knack cap dey smile instead of knacking while moaning why the second Werey tied up her trouser like that
Dem no get moves
Die motion ๐ฉ