@GloWorld
Why Una comot transfer from payment method? Una too wise o, so make I put my bank card abii, okay😂😂. Make Una fix am o, I can put my bank card details for una app o
mehn the robbery going on in this school is scary bro, a final year student was robbed and k1lled overnight!! 💔💔
imagine the pain his parents will go through after hearing their finalist son was killed by armed robbers!! 😔💔
@MTNNG
I swear, una own bad pass Glo o. I buy your 4G broadband router and the sim wey Una put for here never work since last week Saturday after they don help me register it. I comment on una last post, una no see am abii. All of una dey mad @MTNNG