cause all my moves are orchestrated by god and the angels, you'll never catch a man frustrated cause all my pain i put in my prayers hmm, i never could forget dem days i was stuck for ages, could have got a lotta man frustrated but all my pain i put in my prayers hmm
You no go understand this Rum & Soda wey Bnxn sing if you never truly experience wetin him dey talk.
Do you know the feeling of losing your best eater? Your own certified freak wey you actually teach how work things to your taste?
That feeling of seeing them with someone else, especially if e get some moves wey you been actually teach am when una been dey together... omo, na why my guy dey tell am: "Oh, Paloma! I'm alone now, in the corner, holding back my tears as he holds ya, like the last drink that i ordered. It ain't sweet like Rum & Soda, your hands are on his shoulders, it should have been me not the other... Other way 'round, all week I'm a monster. Don't show him the things I showed ya."
Bro dey go through thingsssss