@Sparrowzyx@just1cye@fimlex2 Burna has ft over 70+ international artist o oga😉😂😂go do yr finds and comeback before you yarn dust.
We know who dey help hin life nah😂😂
@fimlex2 See Una mouth😂😂
Go check international collabs mk we see who dey carry who😂😂
Burna don collab with over 70international artists and Wiz is just 40-45international artist yet BigWiz still get all time streams and una still wan dey yarn dust.
@cms0mt0@just1cye@fimlex2 lol
Ed Sheeran no help Burna??
Abi how many international collabs you wan mk I count for you😏as una no Dey use una sense reason well before una talk 😆😆
🚨🗣️ Lamine Yamal: "I never thought Cristiano Ronaldo would win a trophy with Portugal when I was a kid, as Portugal wasn't considered a football powerhouse. But in 2016, Ronaldo proved me wrong. He is one of the greatest of all time.