@ayinde21@Drjulian_ He be like say u dey read my mind became na wetin I dey always think about the guy games omo lines too high, me wey dey play safe gan game still dey cut. I no just know the kind liver wey the guy get to dey book games like that.
@Drjulian_@chriscxss@olu_wayemi U get, I don unfollow the guy before sef omo everyday game no dey boom sotey money finish, the guy line dey always dey too high that kind thing dey fear me ehn.
@dahyourguy@chriscxss@olu_wayemi Omo that guy game they always fear me because him lines too dey high, I see the game but I just ignore base on say I no get much bar if not I for risk am.
@arichaiin1@_Jaredad If una never mention yoruba una body no dey calm down, as if some Igbo folks no support the same apc, as if say some Yoruba no support obi. Oga all nigeria politicians are thieves including una obi. Las las na revolution go solve the problem of this country.