@NaijascoutforSE Oyana
Make Nwabali come dey keep from now on
I respect your opinions most times chief
But honestly this one is just agenda.
Ball that went through a crowd of people is now goalies fault
It's alright chief
@GoalBuzzAfrica@NaijascoutforSE@wgeeez I dey watch match for viewing center chief
I dey see good football
Saved being made
I kon dey come for twitter dey see otherwise
@NaijascoutforSE Wetin una still dey talk okoye
This is looking like agenda now bro
And I don't expect biased agenda from you chief
But I watched that half
Saw no faults
Even a good stop for the Fernandez shot
@Oke_npata@ekwuluoprecious@omaakatugba Because we scored 3 against Tunisia at the last afcon ahbi😂😂
He conceded uzoho like goals that day, match ended 3-2
@realbucketscout No guarantee any keeper dey catch that shot chief😭😂
I've seen nwabali conceding easier balls
Maduka dey reject call ups nah, that's why him nuh fit collect jersey from anybody
@iamdeestinct@GHNaijaBallers Guyyyyyy
The gate is glaring 😭😂
I couldn't watch the match because of exam prep
But I be dey observe twitter once once, I actually thought Maduka made an error
Until I watched the goal😂😭
But why Dem nuh yus like the guy?😂😭
@omaakatugba Both the sundowns and Leipzig teams were greatly depleted bro
The SA players dey NT camp
And nah reserve team Leipzig play
Please get your facts right sir