Una don use all the bad situations do Pr, now people wey need help no dey get help because if you cry out them go think say nah Pr, make all of una for social media do better.
From Lagos bus stop to Borikiri/ New road is #150🤝then from (Agip Aggrey road) to Marine base is still #150 & Marin base drivers need tell us de GOD they are serving😂🤣