@Mazi_Chinonso1 Oh even if you hit me, try am first.. So you as a woman are you supposed to lay your hands on a man? If your mama train you well u suppose beat your man? Omo try touch me first, teeth go full ground that day. U no wan make they beat u, but u go beat abi,
@PeterPsquare Walai I can't look away.
To think that I always brag about how good you are to my friends, some of them mocked and said I don't know anything. The way I carry this boy matter for my head, person go think say we dey relationship. Thank you for using this song to shame haters. I β₯οΈ
@official_Gegeh Oga shut up.. Those ones wey mature enter marriage, all of them don divorce finish.. If na me be Peller Jarvis suppose don born like 2 for me by now, make I dey grow with my children. Marrying now is the best for him.. Jarvis will organise that boy very well
@Ariwodo_ Na talk I talk na boss. I said every month I will always acknowledge to everyone that God used you to change my story. I don too try I swear, we don too hustle make life better.
@Mazitundeeednut Boss I need abeg, my village people don too succeed for my matter. Shame them for once today boss abeg. Make the 2m reach my hand abeg bossπ
@Mazitundeeednut
@davido 001 be like Stake and Sportybet, if you carry him na sure odd.
Just like that Abbas don cashout 15m, tell me which sure odd pass this 1.
Unlike other people favs.. B4 u see us idolise person jst know say him deserve am. David is truly loved walai.
That dude is from heaven