@mide_io lol ๐ maybe na billionaire pikin cos for my side here lol I no ever see any occasion we go wey man Dey cry ooo only the wife papa and no be all of them
@instablog9ja lol sacking him cos of the number of kids heโs having is pure evil and hope he sues you for it thatโs not work related thatโs his person life decisions and desires so why sack him cos he has more kids than you
@yabaleftonline lol na the man next line of action una dey condemn so what about the beach that gave him a bastard to raise ? So 60 years old no dey marry 18 again ? Regina and ned don kpai ? Dem be living example,he go see the bby girl like those Hausa men who marry kids after birth
@Okanesugoi_@instablog9ja lol ๐ u make me laugh so much lol but when I see comments like this I instantly know you know nothing about your beliefs you are blind deaf and above all stewped as it is required to be a believer
@Okanesugoi_@instablog9ja My only problem be say the Jesus you so much glorify is just a bible figure even Mohamed is just a fictional story nothing about them both is true cos a true God wonโt put us in this mess called religion confusion,so rest a bit about religion and focus on why is the God hidden
@dudubody Oponu how many tour wiz go to win brown skin girl Grammy Ani e ponu pelu certificate Walai you dey carry your own stupedity certificate with fuulish confidence werey