@Jesse_westyy We know bingo’s are meant to be barking so we are use to it VDM don cast we hear but Davido never cast person wey chop our money for coin never cast lol Nigeria my country
@Jesse_westyy Davido is also from osun and there’s no development there and he lives in Lagos No good government Schools, roads and hospitals in osun No https://t.co/HF4gqOpAah fact nothing is happening there. And for your stvpidity we haven’t heard VDM campaign for any political party
@PropsyProps lol 😂 I no get data but I see your post and VDM Dey trend and I see your frigido go abeg burna so make VDM stop to press him neck omo no wonder dem Dey call una bingos