Home
Language
English
Türkçe
Bahasa Indonesia
About
Privacy Policy
Terms of Service
Pricing
Sign In
Download All
Share
D.S.O🦥
@DSO_1960
Joined September 2022
55
Following
118
Followers
496
Posts
D.S.O🦥
@DSO_1960
2 days ago
Hungry for success, but if I see afang soup, I go chop first.
D.S.O🦥
@DSO_1960
9 days ago
Abeg if you dey owe me, dey look left and right before you cross road biko🤲.
D.S.O🦥
@DSO_1960
9 days ago
E get how life go press you, you go first go join choir for church.
D.S.O🦥
@DSO_1960
12 days ago
This one everybody dey go gym, war wan start?.
Who to follow
Nwanneka ❤️🇿🇦
@NekkylovesTech
Noble Nena
@Noblenena1
Zero Competition🤍🪐🦅
Chups
@chimarucheia
D.S.O🦥
@DSO_1960
17 days ago
Me and you know say that una last born na your pikin, but no wam.
D.S.O🦥
@DSO_1960
18 days ago
Calm but also capable of creating chaos.
D.S.O🦥
@DSO_1960
19 days ago
If the meme funny, i go laff enter your dm, nothing you go do😂
D.S.O🦥
@DSO_1960
22 days ago
You don Dey collect dog food since last month, I don come house now, Emma where the dog.
D.S.O🦥
@DSO_1960
25 days ago
Anytime person DM me with afa blood, my mind go first skip😂🤲
D.S.O🦥
@DSO_1960
25 days ago
Shebi dem say joy dey come for morning, see time now😔
D.S.O🦥
@DSO_1960
30 days ago
Person wey sell em things, wey say em wan travel out, I just see am now for choba.
D.S.O🦥
@DSO_1960
about 1 month ago
Make una no vex say I neva post since morning, I go fight for love.
D.S.O🦥
@DSO_1960
about 1 month ago
Person wey beg me to borrow am money, dey reply me with ‘T after I borrow am, watin e mean abeg, hope say em never type finish.😭
D.S.O🦥
@DSO_1960
about 1 month ago
I no fit forgive that girl wey write my name times 10 for noisemakers list that year.😂🤲
D.S.O🦥
@DSO_1960
about 1 month ago
Person wey study medicine for school, dey sell agbo.
D.S.O🦥
@DSO_1960
about 2 months ago
Person ask me for 1k today, blood come out from my nose.
D.S.O🦥
@DSO_1960
about 2 months ago
@izzy_ogbeide
You are damaged you want to damage others, your life is a mess.
D.S.O🦥
@DSO_1960
about 2 months ago
@vslkemo
Make una give am cold Fanta after una beat am finish
D.S.O🦥
@DSO_1960
about 2 months ago
Them dey give you holy communion you dey complain say the bread small.
D.S.O🦥
@DSO_1960
about 2 months ago
@perkmaybe
Hello
Last Seen Users on Sotwe
Unknown😑👊🏻
Türk Amatörler
Seen from
Turkey
Favpornstar
Seen from
Saudi Arabia
Yağızsert
Seen from
Netherlands
alone
Seen from
Indonesia
Sex Game 18+
Seen from
Indonesia
Golden Tepoz
Seen from
Malaysia
หลอยผัวมาเสียว
Seen from
Thailand
Başakşehir eskort
Seen from
Turkey
Hương Hương
Seen from
Vietnam
Trends for you
1
Argentina
Under 10K tweets
2
platner
Under 10K tweets
3
belgium
Under 10K tweets
4
lovescapeai
Under 10K tweets
5
mitch mcconnell
Under 10K tweets
6
colombia
Under 10K tweets
7
#bb28
Under 10K tweets
8
maine
Under 10K tweets
9
tyler robinson
Under 10K tweets
10
switzerland
Under 10K tweets
Most Popular Users
1
Elon Musk
@elonmusk
240.8M followers
2
Barack Obama
@barackobama
119.2M followers
3
Donald J. Trump
@realdonaldtrump
111.7M followers
4
Cristiano Ronaldo
@cristiano
111M followers
5
Narendra Modi
@narendramodi
107M followers
6
Rihanna
@rihanna
97.7M followers
7
NASA
@nasa
92.2M followers
8
Justin Bieber
@justinbieber
91M followers
9
KATY PERRY
@katyperry
87.9M followers
10
Taylor Swift
@taylorswift13
81.7M followers
11
Lady Gaga
@ladygaga
73.3M followers
12
Virat Kohli
@imvkohli
70.2M followers
13
Kim Kardashian
@kimkardashian
69.9M followers
14
YouTube
@youtube
68.7M followers
15
Bill Gates
@billgates
64M followers
16
Neymar Jr
@neymarjr
63M followers
17
The Ellen Show
@theellenshow
62.4M followers
18
CNN
@cnn
61.9M followers
19
Selena Gomez
@selenagomez
61M followers
20
X
@x
60.8M followers
Olivia
Online
✨
⭐
💫