@krashout_temi@AsakyGRN Una just dey angry and emotional
The word Nigeria is all of us
Let's do everything within our own means to contribute to the betterment of the country
The govt is not just FG
Its meant to b people for the people
Begging the rich to also help is not an overstatement now
Nawa o
9ja ppl how far now?
Den carry those kids we shouted
Dem secure their release una still dey shout.
Make una dey try applaud millitary when den try now!
Nawa o
Wetin una want sef