There is one thing about Omah Lay that I can even sell my Kidney , use the money bet on top da man be say , e no get any beat wey you go play wey Omah Lay no fit drop gbedu with am!
See wetin e cook on AMEN , JULIA ? Make nobody lack respect to Omah Lay's Art 🔥 @Omah_Lay 🕊️
E be like say time don reach make men mount , h@ck all your accounts to find a way to upload all thoses good songs wey you no wan deliver for us... You never deliver , you still dey cook. Ah Sero , you be stubborn musician o!
@thyserotonin E be like say time don reach make men mount h@ck all your accounts to find a way to upload all thoses good songs wey you no wan deliver for us... You never deliver , you still dey cook. Ah Sero , you be stubborn musician o!