@HardBStrain over a month now I never receive my package, you no Dey even respond. Abeg credit me back if I no fit receive the package again. We still align for telegram you no still respond again omo abeg just refund
Dem wan kill me for quote and comment section 😂
If you dress like a doctor, people will call you a doctor.
If you dress like a lawyer, people will call you a lawyer.
If you dress like a nurse, people will call you a nurse.
If you dress like a constructor, people will call you a constructor.
But someone who dressed like a whore, Nigerians want me to call her a web developer?
Una no real 😂
I go tell you say women dey lie, you go talk say your mama too?
Yes my mama too
My mama wey go wan beat me that year, I go block am
She go call everybody say I beat her.
Na all of una, be like say na inbuilt something.