@tall_chilizzy Why are you asking your talking stage for money?
It shows how broke and entitled you are..
Are yoh going into a relationship to alleviate your poverty??
@guylikesolomon Album to Album??
All these small small boys with weyin Dem dey smoke Sha..
You think say Pick 1 pick 2 check up straight winning na music if not that we Nigerians to rubbish?
@seyikanbai Una dey ask foolish question Sha..
Na Portable and Seyi vibes be mate..
Even portable dey sing reasonably than Seyi wey dey do incantations
@seyi_vibez Small fame wey you get with your incantations wey you dey sing don enter your head..
AG baby na your papa in everything, calm down and smoke less