Omo Victor Boniface been no even get money to afford boot back then, baba wear different leg of boot dey do photo shot. God wey run am for Victor Boniface, abeg run am for me too. Make my career no dรญe for Nigeria ๐คฒ๐
May my destiny helper sees this post๐ฅบ๐
Iโve been seeing post about Elon Musk becoming the first trillionaire bla bla bla, Author Eze is far richer than Elon Musk if they are to calculate his actual net worth โ