@Monster81573278@the_cruisetv If na something more romantic the werey talk for this app , them go don full his dm or cs , thinking na better person him be ! I pity una wey dey judge people by their post .. Dem no dey tell person .. just so pity thou πββοΈπ
Dem say e get one ojuju wey dey come carry our spoons and forks then π but I still dey wait for that ojuju wey wan come carry this my spoons n forks π΄ πββοΈ I dey monitor am since oo πΉ
#African#Nigeria#Nigerians#BBNaijaS10#bbn#weird#Trending