@Teehaymandu@fokn_citizen I swear bro I don’t know like this we quick for say mbappe too nah footballer but nah Lamine dem go Dey mention that mean how good is that boy is
@Adikastakes You’re just obsessed with yamal bro any small performance like this una go Dey mention Lamine why you know mention mbappe bro una go Dey try to Dey rest against this small boy because of ballon Dior Abeg leave my player alone o@adikastakes Abeg he know want the ballon dior again
@THEATERSTAND What make mbappe better than halaand can you explain because halaand is playing in epl and mbappe is playing in bumbum league so what him better than halaand
@chibinho01 Bro make we know follow them do all this yeye thing jareh we Barcelona fans we know where we are coming from o let just enjoy ourselves bro