“Asake kept telling me to Lock in after we recorded ‘Mr Money’ but i kept on doing shakara because Asake had no money.
Eventually i agreed and we started recording songs and one day, he called me that Olamide wants to see us”
— MagicSticks
Sey you don try break up with girl before wey she go tell you ‘You’re Going Nowhere’
Naa then you go know sey ogba Dey but baby girl no forget sey ogbafia Dey too 🤞