@seyikanbai@carter8f Leave am na person wey dey manya ๐ Naxo he easy he no calculate people wey go thief oo he no calculate mama out wey go japaaa the one wey go die sef he no calculate am oo
@wrashheed@Elbuzzii Omooh bruhhh you don tey oo nice one choking your songs from Credibility bless nice to hear your sound again going to stream up now ๐ RW (rocketway)