My guy buy phone from person for street, e carry am go house, as e dey access the phone e see his girlfriend naked picture inside,... Abeg na the Matter I dey try settle since, abeg make una help me #danieliyama
Eight new cases of #COVID19 have been reported in Nigeria; 2 in FCT, 4 in Oyo, 1 in Kaduna and 1 in Osun State
As at 10:40 pm 28th March there are 97 confirmed cases of #COVID19 reported in Nigeria with 1 death.