@mrlatest01 @Afc_saks1 Jigan talk say this woman na retired tout from OSU him no play o
Him say if she still get the kind craisse wey dey her head that year she go kpai iyabo
@UK_Moyi Make una sha no put unaself for trouble because I no know weapon wey Nigeria get wey una dey claim say we dey support Iran
Fuel don reach 1600 u no see that one talk
Make Una sha no craze reach this side o
Nigeria no support anybody for this war abeg na who don chop dey fight
@Algeria_FC There’s a handball rule that states that if the hand was in a particular position and ball hits it or the hand is motionless or moving away from the ball it’s no handball