@VictorManjul For this river state all of us gather dey Chinda no get pull nobody sabi him papa wike just want a fourth term through him.
If @DumoLuluBriggs play his card right his going to win Rivers state. Wike is already panicking because he knows all is not well.
@NnaemekaEdeh1 Tinubu wey no even trust us wey be the military 🤣🤣 u guys should vote and defend… he should resist and try to stay back make we use am do suya… Peter Obi is the next President.. 34 governor Abi 33 governors..more than half of them want Tinubu to lose.. he reduces their power