@Bluebirdeyessss But one of him car fit make you successful oo and not be poor again if una don get this rubbish blue thick like dis una go wan dey feel amog eda
@UrfavBoyq@hypetribeng If your pap get money for dodge you for no dey here dey talk nonsense nah pooran pinkin you wey supposed dey beg God make he help your life even if na golf make yiu use dat one make mama proud eda
@AbdullahiM44817 Bro which day you wan get sense like dis and your own brother wey get money no fit help you person help him brother you wey b say u never see food chop dey talk