@TheOnlyKemi Na mumu girls go take this advise sha, and trust Nigerian girls to cop this mentality like yam and egg๐๐ dem mumu die
If na 1,000,000 girls dey Naija, 999,998 na mumu ๐๐
Yahoo โ
Sports betting โ
Forex โ
Web 3 โ
I no see money for anyone ๐ฅฒ๐ฅฒNa to go back my farm work oo, make hungry no go kill me.
At least Iโve tried
As a lady, Once i see sey you don dey post those nonsense entitlement post on your WhatsApp Story, i go just assume automatically sey you sef useless ๐ซฑ๐ฝโ๐ซฒ๐พ๐ฅ
As you Dey reason say e suppose don better pass like this, Remember say e fit still worse pass like thisโฆ. Be grateful, you no better pass those wey God kill last night