Cape Verde no come this World Cup to make up numbers. They stood toe-to-toe with Argentina and showed real belief. I honestly didnโt expect this level from them. Win or lose, theyโve earned plenty respect tonight. ๐โฝ๏ธ
@the_Lawrenz Your papa nah me talk m come arrest me ! Cause tell me why you go downgrade someone elseโs album cause you wan drop yours you dey say make he reply with hin own song isnโt that how beef dey start e good as seyi vibez clear m and again ALABI YOUR PAPA
@solomontitus1@lordwarice He Dey mention everyone even at that time your papa no sabi wetin be fujimoto you just wan dey form something wey you no sabi, you go dey use ChatGPT or grok lol ๐น