When i am alive,look for me and check up on me
If by any means you saw my burial post and you feel bad that Im gone and you attend my funeral,the next day you will die asap
YOURE one of my enemies
Look for my now when I’m alive
Good morning fam
We go again today ✅
@Staridvc_@staridvc2 Bro e no go funny if u see this guy alone for here
Ur post de drop for ma phone like water
I be de dat witch wer de follow u up and dwn even for night
Find way bless me ajeh 🙌🏻🙌🏻
@BigSuccessluv God go punish am 2000 times
Them no wan cancel vdm
After all of them succeeded in destroying Elon musk of ebenebe dem don run leave am
You can imagine how wicked some Nigerians could be
God punish u native doctor for making our Elon musk knash teeth in fire
Adiok onor fi
The only reason why u hate on vdm is simply the scattered online fraud u all did
Show me the reason why if not that
You see sometimes when I see low fowls like yu say sth here I’ll just ignore it and pass Becus like vdm will always say low body esteemed animals full this app
I no de ever take una up at all
We sabi una level
Yes Im a punter bro and it a profitable business
It has yielded more profit to me than ur existence
Deal with it or Kpai while reasoning about it
Mofo 😂😂😂😂😂😂
Online tiff business no de again ma bro
Go find sth doing
Vdm has come to stay and no mvnkey can do anything abt
Ratel ✅✅✅
Look at tiffs
Chai
Eeeeehhhhhh🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Ur prayers should god pls let vdm accept the proposal of allowing you people to do una online tiff for just one week
Una go Kpai ooooh with this hate for una mind 🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂
Baba painting ,mechanic and other good hand work de for u to learn 😂😂😂
U see online tiff and those online mago mago vdm no go allow am again till i kpai oooo😂😂😂😂😂
No room for tiffs
Cry more tiff🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
@wham_dma THATS why wizkid FC fuuls couldn’t end 30BG fuuls carrier
Like we always say it
We ain’t any FC shit
We are movement
Bro if dem like make dem come in millions
I swear na dat day una go understand ratel
RATEL ✅✅✅