@Adam_73837373@fireboydml This one dey mad you dey talk about person wey dey live him best life as him dey go with the flow this one just want engagement na why him come dey talk shit for another man post, dem suppose catch you make hand touch you small as you no sabi mind your own business ewu