gatta pay my house rent in coming weeks pay my youngers and my bae school fee as well me self go need sometings mama Dey papa Dey bills Dey person wey I sabi and wey I no sabi go ask omo may GOD ๐bless he/she thatโs trying to put smile ๐ for those faces๐โค๏ธ @davido@wizkidayo
@davido I no sure if you go see this oo but if you see am anyday wey u wake up just continue to dey say amen ๐๐ผ cus ur prayed as been answered ๐๐ผโค๏ธ! youโre having the best run am so happy watching from afarโจ
๐ด๐ง๐ท Andrey Santos: โI can learn a lot from Bruno Fernandes and from the others as wellโ.
โI canโt to play with Bruno, Cunha, Mainoo, Amad, Dalot, Maguire, everyoneโ.