Best & Affordable Solar Products Available in Bulk | BLUES-SON | Zero Fault, Long lasting energy . | Nationwide Delivery | Let me be your ๐ | My whatsapp ๐.
@Kingsharris1 Why dem go even allow make that boy Dey where men dey, in front of soso e dey ask โna soso be disโ๐๐๐๐
I swear soso just pretend like e no hear but e really pain am, e sabi peller but peller no sabi am๐ญ๐ญ, efe for land that slap for that disrespect.
@FightWithMemes So Value for yourself is the price of a steak? And you cant even afford it yourself?๐ i look more sexy when eating eba and egusi soup than you bruh๐