@Uzualzuzpekt@blackebony28 Na wetin you wan use your life do be this ? SMH, time wey dem take born you, dem for use am start farm, your parents for gain am pass
@beri_grizou If una like make una dey shout just guide full comment lol nor go work 😂 dem go do you tomorrow dey play, if you don guide you go still do person unknowingly