Post your winning tickets this is the reason I don't give people game can you imagine this 100naira for 2 odd nawaoooo so many people are paying for 2 odd but see wetin unserious person do
Na dey full slip be this just 1 goal dey say no check the game out this is Na wickedness from the heart ππππππππππππππππππππππππππππππ
This is my singles everyday Na fair wey no gree me to roll everything over ππππππ but I can't give up one day God go do am for us stay still for https://t.co/PvYv4cs1Cu roll over will start today