@radiogad Oga stop posting shit about him,nobody wanna hear your opinion,post meaningful things and leave obo alone,if e Dey sing rubbish no listen,close your ear,that’s simple
U go feel am o if u know stop,that time dem go say Davido bad
@dammiedammie35 U vdm,how many girls u don promise sumthings just to fuck ehh,na normal thing sup there,so mk she find justice by herself,no go drag burna,he go burn u o,never forget we like am pass u