I buy something from this woman give am cash with left hand, she no gree collect. I kuku leave the stuff comot her shop. Country don hard pass all these fooling we like dey fool for this place.
Fuck this degree
Fuck this course
Fuck this lecturer
Fuck this school
Fuck Glo
Fuck trump
Fuck the bandits
Fuck this country
Fuck tinubu
Fuck me
Fuck you
Fuck Spotify wey collect my last 2k